IslamPidgin
Peace and blessings upon the Noble Prophet Muhammad, his household, his companions and all those who follow their footsteps till the Day of judgement.
Di five prayers wey dem dey pray a day
عَنْ عُثْمَانَ بْنِ عَفَّانَ قَالَ قَالَ رَسُولُ اللَّهِ صَلَّى اللَّهُ عَلَيْهِ وَسَلَّمَ
Uthman wey be di pikin of Affaan tok say: Di Messenger of Allah (ﷺ) tok say:
إِنَّ الصَّلَوَاتِ الْخَمْسَ يَذْهَبنَ بِالذُّنُوبِ كَمَا يُذهِبُ الْمَاءُ الدَّرَنَ
‘Di five prayers wey dem dey pray a day, dey remove person sin comot, just as water dey remove dirty comot for bodi.’
2556 شعب الإيمان للبيهقي الصلاة فصل في الصلوات وما في أدائهن من الكفارات
Na Imam Bayhaqi put dis hadith for him book Shu'ba Al-Imaan (2556).
