IslamPidgin
Peace and blessings upon the Noble Prophet Muhammad, his household, his companions and all those who follow their footsteps till the Day of judgement.
Wetin Allah don prepare for people wey de pray and tok gently
عَنْ أَبِي مَالِكٍ قَالَ قَالَ النَّبِيُّ صَلَّى اللهُ عَلَيْهِ وَسَلَّمَ:
Abu Maalik tok say: Prophet Muhammad, peace and blessings dey with am, tok say:
إِنَّ فِي الْجَنَّةِ غُرْفَةً يُرَى ظَاهِرُهَا مِنْ بَاطِنِهَا، وَبَاطِنُهَا مِنْ ظَاهِرِهَا،
For inside Paradise, betta betta fine rooms dey wey person fit see di inside from outside and di outside from inside.
أَعَدَّهَا اللهُ لِمَنْ أَطْعَمَ الطَّعَامَ، وَأَلَانَ الْكَلَامَ، وَتَابَعَ الصَّلَاةَ، وَقَامَ بِاللَّيْلِ وَالنَّاسُ نِيَامٌ".
Na Allah don prepare am for people wey dey give food to hungry people, and wey dey tok gently, and dey pray regular, and still dey wake for night to pray when everybody don sleep.
[المعجم الكبير للطبراني 3/301، وصححه الألباني في صحيح الترغيب 6/18]
.jpg)