Islam dey build on top five obonge pillars

Islam dey build on top five obonge pillars

IslamPidgin
Islam dey build on top five obonge pillars

عَÙ†ْ Ø£َبِÙŠ عَبْدِ الرَّØ­ْÙ…َÙ†ِ عَبْدِ اللَّÙ‡ِ بْÙ†ِ عُÙ…َرَ بْÙ†ِ الْØ®َØ·َّابِ رَضِÙŠَ اللَّÙ‡ُ عَÙ†ْÙ‡ُÙ…َا Ù‚َالَ: سَÙ…ِعْتُ رَسُولَ اللَّÙ‡ِ صلى الله عليه Ùˆ سلم ÙŠَÙ‚ُولُ:

Abdullah (wey bi Abu AbdurRahman), di pikin of Umar, wey bi di pikin of Al-Khattaab (رضي الله عنهما), yarn say: "I hear di Messenger of Allah (ﷺ) talk say:

بُÙ†ِÙŠَ الْØ¥ِسْÙ„َامُ عَÙ„َÙ‰ Ø®َÙ…ْسٍ

'Islam dey build on top five obonge pillars:

Ø´َÙ‡َادَØ©ِ Ø£َÙ†ْ Ù„َا إلَÙ‡َ إلَّا اللَّÙ‡ُ ÙˆَØ£َÙ†َّ Ù…ُØ­َÙ…َّدًا رَسُولُ اللَّÙ‡ِ

Di first one na to bear witness say no god dey wey deserve make we worship am except Allah, and say Muhammad na di Messenger of Allah.

ÙˆَØ¥ِÙ‚َامِ الصَّÙ„َاةِ

Di second one na to dey do di five daily salah correct.

ÙˆَØ¥ِيتَاءِ الزَّÙƒَاةِ

Di third one na to give zakat, wey be di money or tins wey rich people go give poor people for Allah sake.

ÙˆَØ­َجِّ الْبَÙŠْتِ

Di fourth one na to do hajj go di House of Allah (Ka'bah) if pesin get power reach.

ÙˆَصَÙˆْÙ…ِ رَÙ…َضَانَ

Di last one na to fast di month of Ramadhan.'"

Na Imam Bukhari and Imam Muslim carry dis hadith put for dia book wey correct pass all hadith books.



Abdulwahab Ibn Yusuf Isah

Abdulwahab Yusuf is an Islamic student, writer, and educator committed to spreading the message of Islam in a way that is accessible to all. As the founder of IslamPidgin, he pioneers the use of Nigerian Pidgin English to convey Islamic teachings, making them relatable and easily understood. A graduate from Bayero University, Kano, he majors in Islamic Studies, Linguistics, Education, and Project Management. His diverse academic background enriches his work in teaching, leadership, and communication. He has served in key leadership roles, including Amir (President) of MSSN Ajaokuta and Chairman of its Da’awah Committee, where he organized impactful religious programs. His experience spans teaching, administration, and project management. Abdulwahab has authored works on Islamic knowledge, psychology, education, and linguistics. He is also the translator of Nigeria’s first Pidgin English rendition of the Forty Ahadith of Al-Imam Nawawi. Through IslamPidgin, he strives to bridge the gap between classical Islamic scholarship and everyday language, ensuring that the wisdom of Islam reaches people in a meaningful and transformative way.

Post a Comment

Previous Post Next Post