IslamPidgin
Salam and blessing dey ontop di Noble Prophet Muhammad, him family, him padi dem, and all di people wey dey follow dia way til di Last Day.
Make una no turn una house to graveyard
وعن أبي هريرة رضي الله عنه أن رسول الله صلى الله عليه وسلم قال :
Abu Hurairah (رضي الله عنه) tok say: "I hear di Messenger of Allah (ﷺ) yarn say:
لا تجعلوا بيوتكم مقابر،
'Make una no turn una house to graveyard,
إن الشيطان ينفر من البيت الذي تقرأ فيه سورة البقرة
because Shaytaan dey japa comot from any house wey dem dey read Surah Al-Baqarah.'
((رواه مسلم))
Na Imam Muslim nak dis hadith for him book wey correct well well.
