Ramadan don land!
عَنْ أَبِي هُرَيْرَةَ قَالَ لَمَّا حَضَرَ رَمَضَانُ قَالَ رَسُولُ اللَّهِ صَلَّى اللَّهُ عَلَيْهِ وَسَلَّمَ
Abu Hurayrah (رضي الله عنه) tok say, when Ramadan show, di Messenger of Allah (ﷺ) tok say:
قَدْ جَاءَكُمْ رَمَضَانُ شَهْرٌ مُبَارَكٌ
"Ramadan don land! Na better month wey Allah bless well well.
افْتَرَضَ اللَّهُ عَلَيْكُمْ صِيَامَهُ
Allah don make fasting for dis month compulsory for una.
تُفْتَحُ فِيهِ أَبْوَابُ الْجَنَّةِ
For dis month, dem go open di door dem of Jannah,
وَيُغْلَقُ فِيهِ أَبْوَابُ الْجَحِيمِ
Dem go lock di door dem of Jahannam,
وَتُغَلُّ فِيهِ الشَّيَاطِينُ
And dem go chain di shayateen dem.
فِيهِ لَيْلَةٌ خَيْرٌ مِنْ أَلْفِ شَهْرٍ
Inside dis month get one night wey beta pass one thousand months.
مَنْ حُرِمَ خَيْرَهَا قَدْ حُرِمَ
Anybody wey miss di blessing of dis night, na real loss e lose."
7148 مسند أحمد بن حنبل
Dis hadith dey inside Musnad Ahmad (7148).
12/59 المحدث شعيب الأرناؤوط خلاصة حكم المحدث صحيح في تخريج مسند أحمد
