IslamPidgin
Peace and blessings upon the Noble Prophet Muhammad, his household, his companions and all those who follow their footsteps till the Day of judgement.
One of di baddest baba sin wey person fit do na to bad mouth hin mama and hin papa
عَنْ عَبْدِ اللَّهِ بْنِ عَمْرٍو ـ رضى الله عنهما ـ قَالَ قَالَ رَسُولُ اللَّهِ صلى الله عليه وسلم
Abdullah wey bi di pikin of Amr tok say di Messenger of Allah (ﷺ) yan:
" إِنَّ مِنْ أَكْبَرِ الْكَبَائِرِ أَنْ يَلْعَنَ الرَّجُلُ وَالِدَيْهِ "
One of di baddest baba sin wey person fit do na to bad mouth hin mama and hin papa
قِيلَ يَا رَسُولَ اللَّهِ وَكَيْفَ يَلْعَنُ الرَّجُلُ وَالِدَيْهِ؟
Dem ask am say, 'Ya Rasulullah, how person go fit bad mouth hin own mama and papa?'
قَالَ " يَسُبُّ الرَّجُلُ أَبَا الرَّجُلِ، فَيَسُبُّ أَبَاهُ، وَيَسُبُّ أَمَّهُ "
Di Prophet (ﷺ) come reply: "Person go yab and run bad mouth for another person papa, di other guy go para, come use di same bad mouth finish hin own papa and even hin mama join."
[Bukhari: 5973]
